16.02.2014 Views

Yabis - Journal of Pan African Studies

Yabis - Journal of Pan African Studies

Yabis - Journal of Pan African Studies

SHOW MORE
SHOW LESS

Create successful ePaper yourself

Turn your PDF publications into a flip-book with our unique Google optimized e-Paper software.

18

Left, right, left, right, left, right, left.

One thousand soldiers, dem dey come…

You go dey wonder, dey wonder, dey wonder…

Where this one thousand soldiers dem dey go…

Look oh, ye paripa…

Na Fela house, Kalakuta…

Dem don reach the place dem dey wait…

Dem dey wait for Order!...

Dem surround the place kwam kwam kwam em dey wait…

Dem helmet and dem guns and dem petrol and dem matches…

Then again, stand at ease!...

Dem throw my mama out from window,

Dem kill my mama…

Dem carry everybody, dem carry everybody go,

Inside jail – Fall out!...

This government, he bad o,

Wetin this Fela do?

Fela talked about soldiers flogging civilians for street.

Fela talked about government wasting money for Festac.

Wetin this Fela do?

This government he bad o, people start to talk o,

Government start to shake o.

Then suddenly, suddenly…

Government bring instrument of magic,

Dem bring enquiry, dem bring two man,

One soldier, one justice…

Dem seize my house wey dem don burn.

Dem seize my land

Dem drive all the people wey live in the area;

Two thousand citizens, dem make them homeless now.

Dem start magic…

Dem say Unknown Soldier, na im do am

Unknown Soldier, government magic…

43

The Journal of Pan African Studies, vol.1, no.9, August 2007

Hooray! Your file is uploaded and ready to be published.

Saved successfully!

Ooh no, something went wrong!