Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...
Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...
Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...
Create successful ePaper yourself
Turn your PDF publications into a flip-book with our unique Google optimized e-Paper software.
• [EMU] No we no dey inside de same

boat. Even from before, na inside

separate boat we dey. And in own boat

better pass we own. We dey inside

custody, so we no get choice. We must

appear before tribunal whether we like

am or not. But in own case, 'e get bail.

The court grant am bail. He get high

connection so they gi'am bail. Then he

take in own walka inside court-after dey

done change decree to capital offence.

Dat one, na in I no understand. What kin'

sense be dat?

• [EMU] Unless money done pass reach

tribunal hand.

• [EMU] Na den fear catch me for yansh. I

say to myself, if elephant self fit crawcraw,

wetin common grass-cutter go get?

• [EMU] You can talk all the grammar

wey you want. I done been say am

anyway, grammar people no get sense.

Chai! Even God no fit approve dat kin'

foolishness. My own condition dey pain

me too, I confess. But as I say before, me

and Detiba we no get choice. Dem refuse

us bail, hold us inside twenty-four hour

daily lock-up... on top of that, na you

make dem go put all of we dey jejely.

Big tycoon, na 'in dey bring suffer-suffer

for petty criminal.

• [EMU] The man wan' pretend 'e no hear

me.

• [EMU] What about the Ijaw boy wey

drown?

18

• No we are not inside the same boat. Even

before, we were in separate boats. And in

this boat we own the better half. We are

under custody, so we don't have choice.

We must appear before the tribunal,

whether we like it or not. But in his case,

he's got a bail. The court granted him a

bail. He has connections so he was

granted the bail. Then he went by

himself to the court, after they changed

decree to capital punishment. That is

what I don't understand. What sense is

in that?

• Unless the money didn't reach the

tribunal's hands.

• And then the fear catched me. I said to

myself, if an elephant could get crawcraw,

what a common grass-cutter is

going to get?

• You can talk the way you want. I have

been told that people who talk

grammatically don't get any sense. Chai!

Even God couldn't approve that kind of

foolishness. My condition hurts me too, I

confess. But as I said before, me and

Detiba we have had no choice. They

refused us the bail and holed us under

twenty-four hours lock-up... on top of

that, you made them put all of us into

this... Big tycoon, who make people

suffer like criminals.

• The man wants to pretend he doesn't hear

me.

• What about the Ijaw boy who drowned?