Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...
Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...
Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...
Create successful ePaper yourself
Turn your PDF publications into a flip-book with our unique Google optimized e-Paper software.
• [2ND]Tell am make 'e come open shop.

• [3RD] You tink say weself we no sabbe

sleep?

• [SAM] 'E no well. No worry am.

• [1ST] 'E no well 'e no well, na dat one

we go chop? Call am make e commot

onetime.

• [2ND] This Kotonu na failure. Wetin 'e

think 'e be?

• [SAL] Samson call me I beg you, call me

make Professor hear me answer to my

motto.

• [SAM] You mout' stink like night-soil

lorry.

• [SAM] Your body and lice day like

David and Jonathan.

• [SAM] Lef’ your load, I say lef’ your

dirty bundle. Lef am. All right I sorry I

no know say na your picken. Make you

all walka this side. If una wan look make

you go look for other side. You foolish

people, wetin you stop dey look now?

Black man too useless, unless una get

rubbish for look you no dey satisfy.

Hurry up, no waste of time. God punish

you, you wretched woman, why you dey

carry your picken look that kind thing?

You tink na cowboy cinema? Commot

my friend… a-ah, these people too

foolish. Na de kind ting person dey show

small picken? If’e begin dream bad

dream and shout for night you go rush go

native doctor. Na another man calamity

you fit take look cinema.

6

• Tell him to come and open the shop.

• Do you think that we never sleep?

• He is not fine. Don't worry him.

• He's not fine he's not fine, are we going

to eat him? Tell him to come out right

now.

• This Kotonu is a failure. Who he thinks

he is?

• Samson call me please, call me and I will

answer Professor with my motto.

• Your mouth stinks like a night-soil lorry.

• Your body and lice are like David and

Jonathan.

• Leave your load, I say leave your dirty

bundle. Leave them. All right, I'm sorry,

I didn't know that these are your

children. Let's all of you walk this side.

If you have a wish to take a look, go and

look somewhere else. You foolish

people, why do you stop and look

around? Black people are too useless,

they are not satisfied until they have

something to stare at. Hurry up, there is

no time to be wasted. God will punish

you, you wretched woman, why are you

carrying your children like that? Do you

think that this is a cowboy movie? Come

out my friend... a-ah, these people are

foolish. And those who show this to their

children? If they start having nightmares,

you better take them to a medicine man.

And to watch another man's calamity you

can go to the cinema as well.