02.04.2013 Views

Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...

Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...

Pidgin English w utworach Wole Soyinki: Poradnik czytelnika. Pidgin ...

SHOW MORE
SHOW LESS

Create successful ePaper yourself

Turn your PDF publications into a flip-book with our unique Google optimized e-Paper software.

• [WAR] Who warn you? You see my face

before?

• [WAR] Anybody wey accuse me for that

kind ting, God no go make in own better.

I swear...

• [EMU] And if na true dem accuse you,

wetin make God do you?

• [WAR] Make I die for dis useless job!

Make all my family no prosper for den

life.

• [EMU] Yes, you fit risk am.

• [WAR] I go take one for later.

• [WAR] Thank you, thank you sirs. Ah,

you disturb me well well before. Wetin I

dey get from government I go spy for

them?

• [WAR] Things hard small o.

• [WAR] O-oh, na you be the...

• [WAR] I go bring reply?

• [WAR] If I no meet her nko? I fit go

back any time you want.

• [WAR] You sure say you no wan' make

she send something? I sure say I can

manage bring you anything you want.

Whether na food or drink or money, just

write am for note.

• [WAR] Look, you people, I no know if

you get interest but er... 'e look like say

you get the means to do something for

yourselves.

• [WAR] You hear of bandufu before?

• [EMU] Wetin be bandufu?

23

• Who warned you? Have you seen my

face before?

• Anybody who accuses me with that kind

of things, even God wouldn't relieve

him. I swear...

• And if they really accuse you, what will

God do?

• Let me die for this useless job! Let all

my family not prosper in their lives.

• Yes, you are able to risk it.

• I will take one for later.

• Thank you, thank you sirs. Ah, you

disturbed me pretty well before. What

would I get from spying for the

government?

• Things are pretty hard.

• O-oh, and you are the...

• Will I bring a reply?

• If I don't meet her then what? I can go

back any time you want.

• Are you sure that you don't want her to

send you something? I assure that I can

manage to bring you anything you want.

Whether it's food or drink or money, just

write them a note.

• Look, you people, I don't know if you

are interested but er... it seems you have

means to do something for yourself.

• Have you heard of bandufu before?

• What is bandufu?

Hooray! Your file is uploaded and ready to be published.

Saved successfully!

Ooh no, something went wrong!