15.12.2014 Views

Seriously Unserious...vol 6

You also want an ePaper? Increase the reach of your titles

YUMPU automatically turns print PDFs into web optimized ePapers that Google loves.

Asa Nwa: U be afin na....

Tunde Akinduro: u be bororo joo

Damilola Dele Omodara:

prince prince..thank u ohh...abeg make u come help me testify here...i need a witness...u

go b a more credible witness than Rauf Aregbesola's useless witnesses...lol

Fine gal (Asa Nwa)...gerrout jo.u dey use glasses? no tell me say u get 20-20 vision....lol

Tunde....u sef ur face b like kettle to jona labe...lol

Folarin Oladapo: LMAO! :-0

Damilola Dele Omodara: boboyi,, abeg no injure urself with laughter...yes, laughter's d

best DAMIcine, but knowing u, u go dey roll on d floor ryt now...abi i lie? u sef dey

make me laugh...na past 3am here sef, i dey try sleep but thanks 2 u, i go da nikan renrin

4 at least 5 mins pere

Tunde Akinduro: u go burn like jackon lol...

Folarin Oladapo: LMAO! :-0

Damilola Dele Omodara:

hahahhahahah..epe ni yen...haaa u nvr hr? Jesu Kristi don already cover me with his

eje....but seriously, na who dark pass, u or tire moto? una b like identical twins..it's just

that ur head b like an untarred road wey Gov. Fashola suppose help us reconstruct...lol...

(dude, na joke ohh....i no get beef with u...since i b wannabe vegetarian...lol

Ogbeni Mr Folarin, epele ohhh...sof(t)ly ohhh...e se sir, adupe sir...a tun bo lo se ton

bo...lol

Olusegun Punche Ogunsanya: lol

Jayeola Papingo Odunewu: Na wao.

Comm Adedokun Spicytee Ojo: oyinbo pepper,suku suku pepper,lol

Damilola Dele Omodara:

Punche...hin get as hin b ohh my broda...yes, i yellow well-well

Pappy...na real wa....i think i need a tan sef...i wan dudu small...this 1 that i dey cause

go-slow small anytime i come naija...lol

Dokun...u no complete am now..."oyinbo pepper, suku suku pepper...u go marry

mummy"...lol

Ralph Akinsanya: ...your mama go beat you, you go cry well well...lol. let another

Dokun complete the song.

Damilola Dele Omodara: LMAO times 2 raised 2 d power of 10

Hooray! Your file is uploaded and ready to be published.

Saved successfully!

Ooh no, something went wrong!