15.12.2014 Views

Seriously Unserious...vol 6

Create successful ePaper yourself

Turn your PDF publications into a flip-book with our unique Google optimized e-Paper software.

Omolola Arubuolawe: u mst rily like eba n amala.

Damilola Dele Omodara:

Heebz...i knw ryt...im a gr8 motivational speaker..lol…

Lola...hey dear, whatz good?..yes o, i like both...but pounded yam is d love of my

life..lol

Omolola Arubuolawe: I'm fyn. Guess u doing great. I hate pounded yam wt a passion.

Damilola Dele Omodara: im doing gr8 as well, dear..thank u 4 asking...lol at u 4 8ing

pounded yam...mehn i dont knw how 2 live without it..lol...i make my eba, amala n

pounded yam without any koko...see talent o

PrinceYummy Ladigbolu: guy u beta go find a beta dream

Damilola Dele Omodara: Omooba, free me o..we all have our dreams...lol

PrinceYummy Ladigbolu: that one sef dey but na eba n amala u fit dream about

anyway nutin do u

Damilola Dele Omodara: lol...wetin u expect from an oyinbo bro wey no normal..lol

PrinceYummy Ladigbolu: u have a point there

Damilola Dele Omodara: eerinkan bayi..osheyyyyy

Adedayo Deefour Ogunsowo: mr eba & amala. jooor.....oooo!!!!

Damilola Dele Omodara: Dayo..lol...i b united nations peace keeper..i wan stop their

war

so i saw this lil' oyinbo boy yesterday...i smiled n waved..all of a

sudden, this boy called me "da-da"...just like that i went from

smiling 2 "ehn, ki lo wi?"..i had 2 leave his side asap..abeg no

cum Tuface me 4 here..Abraham b d father of many nations, no b

me ooooo

Jinadu Desola-Mayor: U don start again Dami....lol

Toyin Nana lol...

Paul De'yennie Ogunnaike: Lmao

Az Olubukola: lol.wen you sef resemble oyinbo pepper...lol

Ojelere Oladipupo Bamidhele: Lol dammy, maybe na him mama hin am u be part of

her journey to this world

Damilola Ogunsanwo: LWKMD!!!

Ogunwale Mary Oluwabukunmi: LWKMO! Dami tun ti bere. Lol.

Hollageeday Sobande: Then..the boy is sayin...Dami Its Time

Oladipe Victor: Yes ooo...dami u wan start abi...y u no mu a de hun se....any how

everyfin is cool

Adekunle Peaceful Ewepesiga Oba: Hahahaha u shld b proud @least u don score 4

Hooray! Your file is uploaded and ready to be published.

Saved successfully!

Ooh no, something went wrong!